Saturday 7 October 2017

Mr Eazi – Leg Over (Remix) ft. Ty Dolla $ign, French Montana & Major Lazer [Lyrics]



[Ty Dolla Sign]
[Ty Dolla Sign]
You know what it is
When you hear that
Mr Eazi, Major Lazer, Montana
Now baby girl tell me
Where you come from?
Cause you got me confused
When you move that b**b**,
You give me leg over
Got me confused when you bend over
We gonna do it until we hungover
Black shades on we ain’t never sober
[Mr Eazi]
Me I go chop on all the wash eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush eh
Abeg make you treat me with caution
Leg over
My baby gimme leg over
Hang over
E be she dey gimme hang over, eh eh
Leg over
Onome give me leg over, eh eh
Game over
She dey come gimme game over
My baby dey confuse me o with that b** b**
Way she get a guy wey dey send her money from London
She dey see me like a “Johnny Just Come”
When monkey dey work eh
Baboon e just dey chop
Me I go chop on all the wash eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush eh
Abeg make you treat me with caution
Leg over
My baby gimme leg over
Hang over
E be she dey gimme hang over, eh eh
Leg over
Onome give me leg over, eh eh
Game over
She dey come gimme game over
[French Montana]
S**ually you got the best of me
Touch me so sensually
Hug me intentionally
You tell me I’m the only one
And you’re the one for me
You told me f–k you with the lights on
And I always answer my phone
Don’t ever hide your affection
That p—y sent straight from heaven
[Mr Eazi]
Leg over
My baby gimme leg over
Hang over
E be she dey gimme hang over, eh eh
Leg over
Onome give me leg over,eh eh
Game over
She dey come gimme game over

I dey confuse oh oh oh
i dey confuse
when you turn around
baby you dey make i confuse ooo
You know i like a cameroon
you mesmerize the boy and baby make i confuse
commando you be commando
you dey command the boy with overload
yeh yeh i no fit stand alone
i must call my guy before rack dey hook
Read More »

B-Red – Uju [Lyrics]




[Intro]
 HKN music baby
uuh yea!
It’s Krizbeat the drummer boy
It’s B-Red in the building
[Chorus]
Girl I go hustle make you for dey alright
Give you everything that you need to avoid fight
If we fight, girl we go pray for night (Baby)
When things rough I go still dey by your side
That’s why I call you Uju
Girl I love you like times two
If I leave you na taboo
I go buy Helicopter for you
Yee baby uju
Girl your love like times two
If I leave you na taboo
I go buy Helicopter for you
Yee!
[Verse 1]
Baddest girl in the universe
If I do the chorus you go the verse
This our love, no they carry last
Shay you see, we no dey carry last
Baddest girl in the universe
If I do the chorus you go the verse
This our love, no they carry last
Shay you see, we no dey carry last
[Hook]
uuh! Oye
Girl I no fit forget
How you the things that you do, wey they make me dey fall for you more
uuh! Oye
Girl you no go regret
It’s B-Red in the building
[Chorus]
Girl I go hustle make you for dey alright
Give you everything that you need to avoid fight
If we fight, girl we go pray for night (Baby)
When things rough I go still dey by your side
That’s why I call you Uju
Girl I love you like times two
If I leave you na taboo
I go buy Helicopter for you
Yee baby uju
Girl your love like times two
If I leave you na taboo
I go buy Helicopter for you
Yee!
[Verse 2]
From the first time I saw you
Girl I get Ireti
You’re my one and only
My true boo boo baby, boo boo baby
I go marry you ooh
Girl I go take you to mummy ooh
I want to show the world that I gat you
And to show the world that I found you baby
[Hook]
uuh! Oye
Girl I no fit forget
How you the things that you do, wey they make me dey fall for you more
uuh! Oye
Girl you no go regret
It’s B-Red in the building
[Chorus]
Girl I go hustle make you for dey alright
Give you everything that you need to avoid fight
If we fight, girl we go pray for night (Baby)
When things rough I go still dey by your side
That’s why I call you Uju
Girl I love you like times two
If I leave you na taboo
I go buy Helicopter for you
Yee baby uju
Girl your love like times two
If I leave you na taboo
I go buy Helicopter for you
Yee!
Read More »

Phyno – Augment f. Olamide[Lyrics]



[INTRO : PHYNO]
Penthuaze
Noh noh noh noh noh noh noh noh
Masterkraft on the beat
Blessings follow you nwanne m onye ma echi
Onye ma echi o, Imana onye ma echi oh
Enjoyment follow you nwanne m onye ma echi oh
Onye ma echi o, Imana onye ma echi oh
I want to level up, onwero onye ma echi oh
Aruo na anwu erie na ndo na onye ma echi oh
Chineke napu ekwensu ike nye gi ya, iga ebunwukwanu
Onye ma echi o, Imana onye ma echi oh
Abob imecha guy ipasa maka na guys na abia o
Asim gi anuna ngwo maka nku na abia oh
Babe imecha guys iwusa maka dust na akpo oh
Onye ma echi o, Imana onye ma echi oh
[CHORUS : PHYNO]
See my tomorrow go better oh
(Amen Amen)
Cause I dey work I dey pray oh
(Amen Amen)
Nwanne I no get time for story oh
(Amen Amen)
Nwebe anuri make sure all man wu augment
(Amen Amen)
[VERSE 1 : PHYNO]
Kama nga ato oh
Ma adoliwa oh
Achom ka akam chawanu ka kpakpandu le oh
See I want to jolly oh
Lacha oroma oh
Soro ibemu riwe elele chuba nkem oh
See I dey for my level
Dem no know my brain oh
Wetin dey inside isi dem no fit contain oh
They want to quench my fire
You put them for shame oh
Wee buliemu elu oh oh oh
Obim dere du atula ujo
Obim dere du uuuuuuuu, obim dere du
Obim dere du atula ujo
Obim dere du chukwu mara ihe oma oga emeremu obum dere du.
[BRIDGE : PHYNO]
All of the life am living all my men dey augment (augment)
042 augment (augment)
Ndi Awka augment (augment)
Aba ngwa argment (augment)
Ala Owerri merriment oh
Ihite ogwa augment (augment)
Umu afor augment (augment)
Oringo asogbe moh
[CHORUS : PHYNO]
My tomorrow go better oh
(Amen Amen)
Cause I dey work I dey pray oh
(Amen Amen)
Maka I no get time for story oh
(Amen Amen)
Nwebe anuri make sure all man wu augment
(Amen Amen)
(Verse 2 Olamide)
My guy I conquer
I drive them ?
Jesus power na elele
He dey strike like thunder
I say Merriment
*
Lord I don Cry no more
Look to the sky no more
Have mercy on me have mercy on us oh
*
Dem be say na wuru wuru, wara wara, juku juku, jaga jaga
But now
Dem say na gbudu gbudu, bada bada, yimu yimu yama yama,
People doh gbudu gbudu, bada bada, I must hamer hammer fire fire catapilar
E tune to laba laba, till now e don dey augment.
(augment)
Phyno agument (augment)
J Master argument (augment)
Enimoney augment (augment)
Badoo argument (augment)
Chilaka augment (augment)
Filomena augment (augment)
People dey augment (augment)
Blessings follow you nwanne m onye ma echi
Onye ma echi o, Imana onye ma echi oh
Enjoyment follow you nwanne m onye ma echi oh
Onye ma echi o, Imana onye ma echi oh
I want to level up, onwero onye ma echi oh
Aruo na anwu erie na ndo na onye ma echi oh
Chineke napu ekwensu ike nye gi ya, iga ebunwukwanu
Onye ma echi o, Imana onye ma echi oh
Abob imecha guy ipasa maka na guys na abia o
Asim gi anuna ngwo maka nku na abia oh
Babe imecha guys iwusa maka dust na akpo oh
Onye ma echi o, Imana onye ma echi oh
See my tomorrow go better oh
(Amen Amen)
Cause I dey work I dey pray oh
(Amen Amen)
Nwanne I no get time for story oh
(Amen Amen)
Nwebe anuri make sure all man wu augment
(Amen Amen)
Read More »

Phyno – Augment ft. Olamide [New Video]

Phyno – Augment ft. Olamide. Barely 3 days after the official release of the audio version, Penthauze does some magic.
Watch the official video for “AUGMENT” by Phyno featuring Olamide.
Directed by Unlimited LA.
Enjoy!


Read More »
Designed by Anyinature